1 For di last days, di mountin where God temple dey, na-im go high pass all di mountins. E go high pass di hills too and pipol from evry nashon go dey rush go der go woship God.
2 Pipol from many nashons go kom and dem go sey,
3 God go judge many pipol
4 Evribody go stay for peace and dem go prosper.
5 Even doh di nashons around us dey serve dia juju,
6 God sey,
7 Doz wey dey weak, go survive
8 But Jerusalem; di place
9 But naw, wetin make una dey shaut and kry?
10 Jerusalem pipol, make una shaut and kry
11 Naw, many nashons don gada against una
12 But dem nor know wetin God dey tink;
13 God sey, “Jerusalem!