Miquéias 3

PCM

1 I sey,

2 but na una even hate good tins

3 Yes! Una dey chop my pipol flesh,

4 But wen una dey trobol,

5 Dis na wetin God tok:

6 So, na only darkness una go dey si

7 Den shame and disgrace go follow una pipol

8 But na God pawa and spirit dey my body.

9 Una wey bi leaders for Israel,

10 Na blood and sin bi di foundashon

11 Una leaders nor dey judge well,

12 So, bikos of una,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado