1 E go bad for doz wey nor dey sleep for nite,
2 Wen dem wont pesin land,
3 But dis na wetin God dey tok,
4 Wen dat time rish,
5 So wen di time rish to divide land for God pipol,
6 But di pipol tell mi,
7 Israel pipol suppose tok like dis?
8 But till naw, my pipol dey tok against mi
9 Una porshu wimen from dia house
10 So make una komot der and dis land
11 If lie-lie profet kon tell una sey,
12 “One day, I go gada Israel pipol;
13 Una leaders go free demsef and kon free una.