1 Dis na di message wey God give Mikah wey kom for Moreshet town about Samaria and Jerusalem, for di time wen King Jotam, Ahaz and Hezekaya dey rule Judah.
2 Make pipol for evriwhere listin!
3 Si! God dey kom from en holy temple for heaven
4 Den di mountins go melt under en leg like kandol
5 All dis tins go happen bikos of Israel pipol
6 “So mi wey bi God go turn Samaria
7 I go skata all di image
8 So, I go kry and mourn.
9 bikos my pipol sore too deep
10 Make una nor tell Gat pipol;
11 Una, Shafir pipol, make una naked
12 True-true Marot pipol dey wait
13 Lakish pipol, make una karry una horse
14 So, make una tell Moreshet-Gat town bye-bye.
15 Maresha pipol, God go give una to una enemies
16 Judah pipol, make una mourn and shave una hair,