Lamentações 4

PCM

1 Make una si as gold nor dey yuzful again.

2 Just as gold dey important and get value,

3 Even as jackals wiked rish,

4 Dia shidren tongue don gum,

5 Pipol wey dey chop betta food before,

6 Di ponishment wey I give my pipol

7 Before-before, dia prince dem

8 But naw, dia face don black pass black powder

9 Pipol wey die for war, betta pass doz wey hongry kill,

10 Wen dem distroy my pipol,

11 But naw, God don pour en vexnashon finish.

12 Before, pipol and kings for oda nashons

13 But dis tin happen,

14 Dem dey waka anyhow for di street

15 Naw, pipol dey shaut for dem anyhow sey,

16 Na God skata dem and E nor dey help dem again.

17 Naw, awa eyes dey pain us well-well,

18 Awa enemies dey wosh awa movement and naw,

19 Doz wey dey porshu us,

20 Dem katch di pesin wey make us dey alive,

21 Edom pipol wey dey stay for Uz land,

22 Jerusalem pipol, God nor go ponish una again,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado