Lamentações 5

PCM

1 Awa God, make Yu tink about dis tins

2 Strenjas don take all wetin wi get

3 Wi don turn shidren wey nor get papa

4 Wi must pay money to drink awa own wota

5 Dem really dey porshu us and naw, wi don taya,

6 Wi don make agriment with Egypt and Assyria pipol,

7 Na awa grand-grand papa dem sin and dem don die,

8 Doz wey bi awa slave before, don turn awa oga naw

9 Wi dey risk awa life as wi dey find food wey wi go chop,

10 Awa skin hot like oven

11 Enemies don rape awa wifes for Jerusalem

12 Dem hang and kill di kings family

13 Dem karry awa yong men go do strong work

14 Awa eldas nor fit sidan for di town gate again

15 Joy nor dey awa heart again

16 Awa crown don fall komot from awa head,

17 Bikos of dis, wi dey feel pain

18 Mount Zion don empty and nobody dey der again,

19 So Yu my Oga God, go rule forever and ever!

20 But why Yu forget us like dis

21 My Oga God, make Yu save

22 Abi Yu don rijet us forever?

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado