1 God disgrace Zion bikos E dey vex.
2 God nor sorry for Jakob shidren-shidren,
3 E vex distroy Israel pipol pawa;
4 E set arrow kon shot us like sey wi bi en enemies.
5 God distroy Israel like sey E bi awa enemy.
6 E distroy en temple like sey na vineyard
7 God rijet en own altar
8 God won distroy Jerusalem fine wall.
9 Di town gates don sink enter groun.
10 Jerusalem leaders sidan kwayet for groun.
11 I don kry sotey wota nor gri kom out from my eye again;
12 Dem dey kry give dia mama sey,
13 Wetin I go fit tok?
14 Yor profets dey lie for yu
15 Pipol wey dey pass di town
16 All yor enemies dey laf and happy sey,
17 But na God do wetin E plan.
18 Jerusalem wall wey fine well-well,
19 Wake-up for nite, make yu kry.
20 Si, Oga God! Why Yu dey ponish us like dis?
21 Si yong and old pipol don die for di street.
22 Just as dem dey invite pesin for party,