Lamentações 1

PCM

1 Jerusalem, where many pipol dey stay before,

2 Jerusalem pipol dey kry well-well for nite.

3 Dem karry Judah pipol go Babilon

4 Jerusalem road dey mourn,

5 Jerusalem enemies don turn dia oga naw

6 All di glory wey Jerusalem get,

7 Even inside en pain, Jerusalem remember

8 Bikos Jerusalem sin well-well,

9 E nor keep ensef klean

10 Dem don tif all wetin e get;

11 En pipol dey feel di pain

12 Una wey dey waka pass,

13 E send fire kom from heaven

14 E know all my sins; so E put dem togeda

15 God don turn all my strong sojas to fool.

16 Bikos of dis tins; I kry well-well,

17 Jerusalem dey beg for help,

18 Jerusalem sey, “God dey rite,

19 I koll all di pipol wey love mi make dem help mi,

20 So my God, make Yu si as I dey sofa!

21 Even doh dem hear sey I dey sofa,

22 My God, make yu si all di wiked tins wey dem dey do.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado