Jeremias 9

PCM

1 I wish sey my head bi like well wey wota full

2 I wish sey I get where I fit go stay for desert;

3 God sey,

4 Make evribody dey kareful of en friends

5 Friends dey deceive friends

6 Just as dem dey do one wiked tin finish,

7 So God wey dey rule evritin kon sey,

8 Dia mout sharp like arrow

9 Make I nor ponish dem for all dis tins wey dem do?

10 So I kon sey,

11 God sey,

12 So I ask,

13 God ansa,

14 Instead, dem get strong heart

15 So, make yu listin to wetin mi,

16 I go skata dem go difren nashons wey dem

17 God wey dey rule evritin sey make I tell dis pipol,

18 So I sey, “Yes! Make dem kwik kom

19 Make una hear Zion pipol dey kry:

20 I still sey, “Naw, wimen!

21 Bikos deat don klimb pass awa windows.

22 Make una tell una dotas and neighbours wetin God tok:

23 God sey, “Make wise pipol nor dey boast,

24 If anybody won boast,

25 God sey,

26 I go ponish Egypt, Judah, Edom, Ammon, Moab

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado