Jeremias 10

PCM

1 Israel pipol, make una listin to wetin God dey tell una.

2 Di Oga una God sey,

3 bikos dia relijon dey yuzles.

4 use silva and gold take dekorate am

5 Dat kind juju bi like image for farm

6 I sey,

7 E nor get who nor dey fear Yu,

8 Evribody for dis world na fool

9 Na silva and gold from Spain and Ufaz

10 But na only Yu Oga,

11 So Israel pipol make una tell di oda nashons sey:

12 Na God make di eart with en pawa;

13 Wen E kommand,

14 All dis bad tins kon turn di pipol to fool

15 Di juju dey yuzles,

16 Jakob God nor bi like dem;

17 Jerusalem pipol!

18 God sey,

19 So I kry,

20 Dem don distroy awa house

21 But I still sey,

22 So make una listin!

23 My Oga God,

24 Abeg God,

25 Make Yu vex well-well

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado