1 God sey, “Wen dat time rish, Judah kings with en ofisas, priests, profets and doz wey stay Jerusalem before dem die, make yu dig dia bones kom out from dia graves.
2 Den, put dem under sun, moon and stars. Bikos dis na di tins wey dem love; tins wey dem dey woship, serve and koll make e kom guide dem. Nobody go gada dis pipol bones go beri again; so dem go bi like manure wey dem pour for groun.
3 But I nor go kill dis wiked pipol finish, instead I go skata dem go difren place where dem go for dey beg make dem die.
4 God sey make I ask dem,
5 Den, wen dis pipol turn from mi,
6 I don listin to dem well-well,
7 Just as bird for sky know wen to fly,
8 How una go sey, ‘Wi wise well-well
9 Shame go katch una wise men,
10 So, I go give dia wifes to oda men
11 Dem dey trit my pipol wound
12 Dem dey shame sey dem do dis kind wiked tins?
13 “I bin won gada my pipol,
14 Di pipol kon ask demsef,
15 Even wen wi pray for peace,
16 Awa enemies don already dey Dan town;
17 God sey,
18 Den I sey,
19 I dey hear my pipol dey kry for evriwhere for di land sey,
20 But di pipol kon kry sey,
21 My heart dey feel pain,
22 Medicine nor dey Gilead again?