Jeremias 5

PCM

1 God sey, “Waka round Jerusalem street

2 Doh dis pipol dey swear with God name,

3 My God, shebi na trut Yu wont?

4 So I kon sey, “Na only poor and foolish pipol dey bihave like dis.

5 I go-go meet and tok to di leaders,

6 So just as lion dey attack oda animals for bush,

7 God ask, “Jerusalem pipol!

8 Una bi like horse wey dem feed well

9 Naw, God sey, ‘I go really ponish dem for evritin wey dem do.

10 So God kommand di enemies sey,

11 Dis na bikos, Israel and Judah pipol

12 Dem deny wetin God tok kon sey,

13 All wetin di profets tok nor mean anytin.

14 But Oga God wey dey rule all of us kon tell mi,

15 God sey, “Israel pipol, make una listin!

16 Dia sojas get pawa well-well and dem

17 Dem go chop evritin wey una plant and una animals too;

18 But I nor go distroy una finish.”

19 So Jeremaya, anytime wey yor pipol ask,

20 God sey, “Go tell Jakob shidren-shidren

21 Make una listin, ‘Una bi fool and una nor get sense.

22 God sey, “Una nor suppose fear mi wey bi God?

23 But dis pipol sturbon and get strong heart.

24 Dem neva even tell diasef wons sey,

25 But, una sin don make mi stop to dey

26 Wiked men dey stay among my pipol,

27 Just as hunta pak bird full kage,

28 Dem don fat and dey chop betta food.

29 So, I go really ponish dem for evritin wey dem do.

30 Sirious tins wey go make pipol sopraiz and fear,

31 Di profet dem dey lie;

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado