1 Benjamin pipol, make una run for una life!
2 I go distroy Zion,
3 Difren kings go kom attack am with dia sojas.
4 Dem go sey, “Make una ready to attack Jerusalem!
5 So, make una kom make wi go attack
6 Dis na wetin Oga God wey dey mighty tok,
7 Just as well dey bring fresh wota kom out,
8 So Jerusalem pipol, make dis one bi warnin to una,
9 Dis na wetin Oga God tell mi:
10 So I ansa,
11 My Oga God, just as Yu dey vex for dem,
12 Dem go give dia house,
13 Bikos both rish and poor pipol
14 Dem dey trit my pipol wound like sey na ordinary tin.
15 Shame dey katch dem
16 God tell en pipol,
17 Den God sey,
18 So God sey,
19 Pipol for dis eart! Make una hear dis word:
20 Dia gift wey dem dey bring from Sheba
21 So God sey, ‘I go send sojas kom distroy dem.
22 “God sey, ‘Si, sojas dey kom from one land for nort;
23 Dem karry bow and swod dey kom;
24 I kry kon sey, “Wi don hear di news and fear dey katch us.
25 So my pipol, make una nor go farm or travel go anywhere,
26 I still sey, “My pipol!
27 God tell mi,
28 I ansa,
29 Di judgement fire dey burn
30 Dem go koll dem yuzles silva,