Jeremias 4

PCM

1 God sey, “Israel pipol, if una really wont turn back kom meet mi,

2 den, na only my name una go take swear sey,

3 God tell Judah and Jerusalem pipol sey,

4 Make una keep di kovenant wey una make with mi

5 God sey, “Blow di trumpet for di land!

6 Show dem where dem go pass run go Zion.

7 Just like lion wey kom out from where e hide put,

8 So make una wear sak klot,

9 God sey, “For dat day, di mind wey kings get,

10 Den I sey, “God wey get pawa,

11 “For dat time, dem go tell Jerusalem and Judah pipol sey,

12 and dis breeze go strong well-well!

13 Yes, di enemies go kom like kloud.

14 “So Jerusalem pipol, make una from una heart stop all di bad-bad tins

15 From Dan town, one vois dey shaut dey kom

16 E don kom warn di nashons and tell Jerusalem pipol sey,

17 Just as pipol dey guide farm,

18 Judah, na una kause dis wahala,

19 Den I sey, “I nor go fit bear dis pain!

20 I hear as wahala dey happen for evriwhere!

21 Na how long I go dey si awa enemies war flag

22 But God sey, “My pipol foolish well-well,

23 I look di eart kon si sey e empty and nor get shape;

24 As I look di mountins,

25 I look kon si sey nobody dey der

26 Di land wey dey fruitful before,

27 God sey, “Di whole land go turn desert

28 Bikos of dis, di eart go kry and di sky go black,

29 Evribody for di land go run wen dem hear di shariot sound

30 Jerusalem pipol, naw wey enemies don distroy and porshu una,

31 I hear kry, like woman wey won born;

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado