Jeremias 47

PCM

1 Before Egypt king attack Gaza, God tok to mi about Filistia sey,

2 “Look! Wota dey boil for nort

3 Wen dem hear dia enemies shariot sound,

4 Di time don rish wen dem go distroy Filistia pipol

5 Bitter wahala don kom meet Gaza pipol

6 Na wen una go kry rish kon sey,

7 But how di swod won take rest

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado