Jeremias 14

PCM

1 Dis na wetin God tell Jeremaya about rain wey nor go fall.

2 “Judah dey mourn and en pipol dey die anyhow;

3 Rish pipol send dia savant go fetch wota for well,

4 Rain nor fall since so dia land dey strong

5 Even deer dey waka

6 Wiked donkey stand on-top hill

7 Den I ansa,

8 Yet, na Yu bi di only hope wey Israel get;

9 Why Yu bi like pesin wey nor know before dem attack am

10 God tok about dis pipol sey:

11 God tell mi, “Nor beg mi sey, make I help dis pipol.

12 Even if dem fast, I nor go listin to dia kry for help and if dem offa burnt and korn ofrin, I nor go asept am. Instead I go kill dem for war and with diziz and honga.”

13 Den I sey, “My Oga God, di profets tell di pipol sey, ‘Una nor go si war again and honga go vanish from una land. God go give una peace forever and una go prosper for di land.’ ”

14 But God ansa, “Doz profet dey lie with my name; I nor send dem or tell dem sey make dem tell di pipol anytin. Nor bi mi give dem di vishon wey dem dey tok about and wetin dem tok, na di yuzles tins wey dem tink for dia own mind.

15 I nor send doz profets, even doh dem dey lie with my name. Dem fit dey sey, ‘War and honga nor go dey for di land.’ But dis na wetin mi wey bi Oga God dey tok about dem: ‘Na war and honga go kill doz profets.’

16 And di pipol wey dis fake profets dey profesai to, na war and honga go kill dem too. Dem go trow dia dead body for evriwhere for Jerusalem street and nobody go dey to beri dem. Dis tin go happen to all of dem, dia wifes and dia shidren. I go make dem pay for all di bad-bad tins wey dem dey do.”

17 God sey make I tell di pipol dis word:

18 Anytime I dey strol outside di town,

19 Den I sey,

20 Wi don sin against Yu wey bi God;

21 Make Yu remember yor promise and nor hate us.

22 Just as no one among di juju

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado