Jeremias 15

PCM

1 Den God tell mi, “Even if Moses and Samuel stand here dey beg for dis pipol, I nor go listin or sorry for dem. So make yu take dem komot for my front kon tell dem make dem dey go!

2 If dem ask yu, ‘Where wi won go?’ Tell dem sey, ‘God sey:

3 “ ‘Mi, wey bi God sey, “I go ponish dem for four difren ways: I go make dem die for war. I go allow dog karry dia dead body. I go allow birds and wiked animals chop dia flesh

4 and I go make all di pipol for di world dey fear, bikos of wetin happen. Dem go fear, bikos of wetin Judah king, Hezekaya wey Manasseh born, do for Jerusalem.” ’ ”

5 God sey,

6 Una don rijet and turn from mi

7 God still sey,

8 Wimen wey dia husband go die,

9 Di woman wey bin get seven shidren, go faint.

10 I kon sey,

11 God ansa,

12 Una wey bi like iron and bronze,

13 I go send enemies kom tif una propaty

14 I go make una serve una enemies for strenj land,

15 Den I ansa,

16 My Oga God wey dey mighty,

17 I nor dey spend my time to play

18 So, wetin make mi still dey sofa?

19 Bikos of dis, God kon sey,

20 Bikos of dem,

21 I go save yu from wiked pipol

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado