1 My God, Yu dey always trit mi well
2 Na Yu plant dem like tree
3 But my God,
4 Na how long awa land
5 Den God ansa,
6 Even yor own brodas and family
7 God still sey,
8 Pipol wey I koll my own
9 My pipol attack mi like birds or hyenas
10 Naw, strenjas go distroy my vineyard;
11 Dem don turn am to wildaness.
12 Pipol don tif all di tins
13 My pipol go plant korn,
14 God sey, “I still get sometin wey I won tok about di wiked nashons wey surround Israel; di nashon wey distroy di land wey I give my pipol. I go rut dem from dia kountry like tree wey dem rut komot for groun, den I go save Judah pipol.
15 Afta I don take dem komot dia land, I go sorry for dem kon bring each nashon kom back to en own land again.
16 But dem must first asept my pipol relijon with dia heart and as dem make my pipol swear with dia Baal juju, na so too, dem go use my name take swear kon sey: ‘Wi swear with God wey nor dey die.’ If dem do all dis tins, I go add dem join my pipol.
17 But I go rut and distroy any of doz nashons wey nor gri obey mi.”