Jó 9

PCM

1 Den Job ansa:

2 “Yes, all dis tins wey yu dey tok so,

3 Wetin go make pesin argue with God?

4 God too get sense and en pawa dey mighty;

5 E dey move mountins anytime E wont

6 God wey shake di eart komot from where e dey!

7 Di One wey kommand di sun and di sun nor raiz;

8 Na only en make di heavens

9 Na God make di Bear, Orion, di Pleiades

10 Wi nor go fit undastand di great tins wey E dey do

11 Even if God pass naw, I nor go fit si am.

12 Nobody fit stop am. E dey take wetin E won take.

13 If God dey vex, nobody go fit stop am.

14 “So, na how I won take

15 Even if I nor do any bad tin,

16 Even if I koll am and E ansa mi,

17 E send breeze kom attack and wound mi,

18 E nor let mi breath well;

19 Even if na to use pawa, E strong pass mi.

20 I know sey I nor do any bad tin, but my mout fit kondemn mi.

21 I know kare again, life don taya mi,

22 “All of dem na di same!

23 Wen pesin wey nor do bad tin die like dat,

24 God don give dis eart to wiked pipol

25 “No day good for my life since dem born mi

26 My life just dey rush pass like speed boat;

27 If I tok sey I go forget my komplain

28 my trobols go still kom back again;

29 If I dey guilty,

30 Even if I use soap wosh my body

31 Yu go still trow mi put for dirty pit

32 If to sey God na pesin, I for ansa am.

33 Nobody fit setol us!

34 Who go fit stop god make E nor ponish mi again,

35 Den I nor go fear as I dey tok,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado