Jó 8

PCM

1 Bildad wey kom from Shuah kon sey:

2 “Job, wen yu go stop to dey tok like dis,

3 Abi God nor dey like justice?

4 Yor shidren go don sin against God,

5 But if yu look up to God

6 if yu klean yorsef kon koll am yor Savior,

7 Yor biginnin fit dey small for eye naw,

8 Make yu ask generashons wey don pass;

9 bikos dis life wey wi dey so, short well-well.

10 But make yu let doz wey get sense before dem die, tish yu;

11 Papyrus plants fit grow for where river nor dey?

12 If wota dry, na dem go first die

13 Pipol wey nor dey fear God bi like di reed;

14 Dem bilive bad-bad tins

15 If dem rest for spider house, e go fit hold dem?

16 Wiked pipol plenty like betta grass for sun wey dem dey wota,

17 Dem wrap dia rut for plenty stone

18 But if dem rut dem komot for dia place,

19 Yes, dat na all di joy wey wiked pipol get

20 But God nor go ever help wiked pipol

21 E go pak laf full yor mout

22 But E go disgrace pipol wey hate yu

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado