Jó 7

PCM

1 “Evritin wey man dey do for dis life nor bi struggol?

2 Like savant wey dey wait make nite kwik kom;

3 Mont to mont, I nor get anytin to live for;

4 Wen I sleep, I dey tink dey sey,

5 Worm don full my body,

6 My days just dey run kwik-kwik like moto;

7 My God! Make Yu remember sey my life bi like breeze

8 Una dey si mi naw with una eyes, but una nor go si mi again.

9 As kloud dey vanish, na so who die

10 E nor go ever kom back to en house

11 “No! I nor go fit klose my mout;

12 Why Yu put mi for kage make pipol dey look mi?

13 Make I sey my bed go give mi rest

14 But Yu still dey make mi fear for dream;

15 E betta make I kill mysef,

16 I don taya for life; I nor go live forever.

17 “Wetin bi man wey Yu dey worry for?

18 Yu dey visit am for morning and evritime,

19 Nor look mi again, make Yu leave mi alone,

20 Yu wey dey wosh us, na wetin I do Yu?

21 Yu nor fit just forgive mi my sins?

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado