Jó 6

PCM

1 Den Job ansa:

2 “If dem put my trobol

3 dem go heavy pass san wey dey for sea,

4 God arrow don enter my body

5 Donkey dey fear wen e dey chop grass?

6 But who fit chop food wey nor get salt or taste?

7 I nor fit tosh dat kind food,

8 “Why God nor gri give mi wetin I ask for?

9 I wish sey God go distroy mi!

10 Aldo I get mind with dis sey:

11 Wish kind pawa I get to still dey alive?

12 Na stone dem take make my strent?

13 I nor get strent to take help mysef

14 “Pesin wey dey face dis kind trobol,

15 But my friends, una don show sey una bi like wota

16 Di wota dark bikos ice-blok

17 But wen hot weda kom, di wota go disappear.

18 Animals wey dey pul karavan waka lost,

19 Animals wey dey pul karavan

20 but all dia hope die

21 To misef, una bi like dat wota;

22 “I don ever sey, ‘Make una give mi sometin,

23 Or make una save mi from my enemy pawa

24 “Okay! Make una tish mi;

25 True word dey pain o-o!

26 My own word wey bi true nor dey good,

27 Yu go gambol for di pipol wey nor get papa again.

28 Make yu look mi for face,

29 Yu don try well-well, stop to tink bad tins

30 Yu feel sey I dey lie?

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado