Jó 5

PCM

1 “Job, make yu koll naw,

2 Na vexnashon dey kill who nor get sense

3 I don si sey fool fit dey progress,

4 Dia shidren nor dey save; no lawyer dey to defend dem for kourt.

5 Doz wey dey hongry go chop wetin di fool dem plant;

6 Evil nor dey grow from dust

7 But just as lite dey shine go up,

8 “But if na mi, I go look for God

9 Wi nor go fit know di great tins wey E dey do

10 E dey give rain to di eart

11 Na God dey karry doz wey dey honbol go up

12 E skata and make sure sey wayo pipol

13 E dey katch pipol wey feel sey na dem get sense pass

14 Dem dey waka for darkness for day time.

15 But na God dey save poor pipol from deat.

16 E dey give hope to di poor

17 Na blessing dey follow di man wey God korrect!

18 God go kover where E for wound yu;

19 E go save yu from trobol six times

20 Wen honga kom, E go keep yu alive;

21 God go diliver yu from trobol;

22 Yu go laf trobol and honga;

23 Di land wey yu klear go dey free from stones

24 Peace go dey yor house

25 Yu go get many shidren!

26 Just as rice dey wait until den won harvest am,

27 Job, wi don study dis tin wey dey happen

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado