Jó 10

PCM

1 “Life don taya mi;

2 I go tell God sey, ‘Before Yu kondemn mi,

3 E good as Yu dey opress mi?

4 “Yu dey si tins di wey wi dey si dem?

5 Yor life short like awa own?

6 Den wetin make Yu dey look for my sins

7 Even doh Yu know sey I nor dey guilty,

8 “Na di same hand wey Yu take make mi,

9 Make Yu remember sey na san Yu take make mi;

10 Na yor pawa my papa take born mi;

11 Yu make my body with bone kon kover

12 Yu don give mi life kon show mi yor love wey nor dey die.

13 But na naw I know sey for all dat time,

14 Yu dey look to si weda I go sin,

15 If I sin, na big wahala Yu dey give mi,

16 If I sey make I karry body up,

17 Yu must get pipol wey go tok against mi;

18 “God! Why Yu let my mama born mi?

19 To die for my mama belle,

20 Abi my life neva finish?

21 I go soon go di land where Yu nor go fit si mi

22 I go-go di dark place where dead pipol and konfushon dey.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado