Jó 37

PCM

1 “My heart kom dey beat fast-fast

2 Make all of una listin to God vois.

3 Na-im send lite go cross di sky;

4 Dat time, una go hear di vois well-well

5 Wen God tok, e dey bi like tonda

6 Na-im dey kommand snow and heavy rain sey,

7 Na only en fit stop di work wey wi dey do,

8 Den animals go-go dia house

9 Heavy rain dey kom from sout,

10 Wen God breath, wota dey turn to block!

11 E load di kloud with wota

12 as di kloud dey go

13 God wey dey send rain kom wota di eart,

14 Job, make yu wait small kon listin;

15 den yu go know how God take dey give kommand

16 Yu know how di kloud take hang for sky?

17 Wen yu dey sweet well-well

18 yu fit help God bring di sky kom out kon make am strong

19 Make yu tish us wetin wi go tell God,

20 Make dem go tell God sey I won tok to am?

21 Naw, di lite for sky brite well-well

22 Na golden lite wi dey si for di nort

23 Wi nor fit kom klose to God,

24 No wonder evribody dey fear am

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado