Jó 35

PCM

1 Elihu still sey:

2 “Job, e dey rite make yu dey sey yu

3 Or to ask God sey, ‘Wetin I go gain if I nor sin?

4 I go ansa yu

5 Make una si how di kloud high rish!

6 If yu sin, e nor give God any trobol.

7 Even if yu dey good well-well, na God yu dey favor?

8 Just as yor wikedness dey affect only pipol

9 Bikos of di opreshon

10 But dem nor dey kry to God wey kreate dem;

11 Dem nor dey turn to God wey make us get sense;

12 Dem dey kry for help,

13 E nor get nid for dem to kry;

14 Yu sey yu nor fit si God;

15 Yu sey, ‘Wen God vex,

16 But Job! No nid for yu to dey tok,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado