Jó 34

PCM

1 Elihu still sey:

2 “Wise men, make una listin to my words;

3 Una know betta food wen una put am for mout,

4 So make wi choose wetin dey rite.

5 Job sey en know do bad tin

6 E sey, ‘As I dey rite so, make I lie sey I dey wrong?

7 Yu don si any man wey bi like Job

8 E like make bad pipol dey stay with am

9 E sey pesin nor dey gain anytin,

10 “Men wey dey undastand, make una listin to mi!

11 E dey reward pipol for wetin dem do

12 True-true, God nor dey do bad tin;

13 Abi God get en pawa for anoda place?

14 If God remove di breath

15 den evribody wey dey live for dis life go die

16 “Naw, make yu listin to mi.

17 So yu dey tok sey God nor dey rite naw?

18 God dey kondemn kings and rulers

19 E nor dey support rulers or rish pipol against poor pipol,

20 Pesin fit die for nite just like dat,

21 God dey si evritin wey wi dey do.

22 E nor get as di darkness tick rish,

23 Wi nor fit set di time

24 E nor nid pesin to tell am anytin, before E go remove leader

25 Bikos E know wetin di leader do.

26 E dey ponish sinnas bikos of dia sin

27 bikos dem don stop

28 Dem make poor pipol dey kry to God

29 If God sey E nor go do anytin,

30 God dey do like dis, so dat wiked pipol nor go rule

31 “Wetin make pipol nor dey konfess dia sins give God

32 den tell mi my fault

33 Job! Na yor choice,

34 True-true, anybody wey get sense go gri

35 Job just dey tok,

36 But I wish sey dem test Job rish di end,

37 E don add trobol join e sins,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado