Jó 33

PCM

1 “Job, make yu listin

2 Si naw, I don open my mout

3 All my words na true

4 Na God Spirit make mi

5 Make yu ansa mi if yu fit.

6 Na di same tin mi and yu bi for God eye,

7 So yu nor get rizin to fear mi

8 “Naw, dis na wetin I hear

9 ‘I nor dey guilty;

10 But God dey find rizin make E for dey ponish mi

11 E tie my leg with shain;

12 But I won tell yu sey yu dey wrong,

13 Why yu dey akuiz God sey E

14 “Even as God dey tok evritime,

15 For nite wey pipol dey sleep,

16 Wen E make dem listin to wetin E dey tok,

17 God dey tok so dat dem go stop to sin kon honbol demsef,

18 E nor go let dem distroy demsef;

19 God dey send sickness to take korrect some pipol

20 Pipol wey dey sick nor fit even chop di food

21 Dia body dey die go

22 Dem go soon go join dead body.

23 May bi one angel go help am;

24 Bikos God don forgi-am, di angel go sey,

25 En body go kom yong and strong again

26 Den wen e pray, God go ansa am.

27 Di pesin go sing give odas sey,

28 E don save mi from deat

29 “True-true, God dey always do like dis,

30 E dey save pesin life from deat

31 So Job, make yu listin to wetin I dey tok.

32 But if yu get wetin yu won tok,

33 But if yu nor get,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado