Jó 28

PCM

1 Job sey,

2 Na from groun dem for dey dig iron

3 Man don end darkness,

4 Where dem for dig di precious stones

5 Even doh food dey kom from di eart,

6 Na betta stone dey di eart

7 No bird know di road wey lead to where gold dey

8 No lion or oda wiked animals fit travel

9 Pipol dig di rock and mountins wey hard pass

10 As dem dey dig hold for di rock,

11 Dem dig rish wota kon bring wetin dem hide,

12 “But where wi go fit si wisdom?

13 Yu nor fit si wisdom with human being;

14 Even bottom river sey,

15 Dem nor go fit buy wisdom

16 Di gold and jewel wey fine pass

17 Wisdom dey more important pass gold;

18 Wisdom get betta value pass diamond

19 Topaz stone wey fine pass and di gold wey klean pass,

20 “But where wisdom from kom sef?

21 Nor-tin wey dey live for dis life fit si wisdom,

22 Deat and distroshon agri sey,

23 Na only God know di way

24 bikos E dey si di end for di eart

25 Na God give breeze pawa

26 Na God dey choose where di rain go fall rish

27 Na der E si wisdom kon test as e important rish,

28 God tell human being,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado