Jó 22

PCM

1 Elifaz wey kom from Teman still sey:

2 “E get any wise pesin

3 Yu feel sey God get gain from di good tins wey yu dey do

4 God dey ponish yu,

5 No! Na bikos of yor sin

6 Yu sey make yor broda pay di money

7 Pipol wey don taya to work,

8 Yu dey opress pipol with yor pawa and pozishon.

9 Nor bi only sey yu nor gri help wimen wey

10 Naw, si as trobol surround yu

11 Yu nor dey si again,

12 God too dey big!

13 But yu still ask, ‘Wetin God know?

14 Yu feel sey as di kloud tick rish,

15 Yu really won waka for di road

16 Even before dia time end,

17 Dis na di pipol wey rijet God,

18 Na dis God make dem get money,

19 Good pipol dey happy

20 Evritin wey wiked pipol get don skata

21 Job! Abeg, go setol with God.

22 Make yu follow di tins wey E dey tish

23 Make yu go back go meet God;

24 If yu stop to porshu money

25 God wey dey heaven go bi yor propaty.

26 Den yu go bilive God

27 Wen yu pray, E go ansa yu

28 Yu go prosper for evritin wey yu dey do

29 God dey save pipol wey dey honbol,

30 God go save pesin wey nor dey innocent,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado