Jó 20

PCM

1 Zofar still sey:

2 “Job! Yu dey make mi vex.

3 All di tins wey yu dey tok since, na curse!

4 Yu know sey wen God first kreate human being,

5 wikedness nor dey

6 Dem fit big well-well,

7 but God go blow all of dem trowey like dust.

8 Dem go vanish like dream and vishon for nite

9 Pipol wey si dem before,

10 and dia shidren go beg poor pipol;

11 Dia smooth and betta body,

12 Bikos bad tins sweet,

13 and bikos dem won enjoy di sweetness,

14 But di food go betta like poizin for dia belle.

15 Wiked pipol go vomit di money wey dem tif.

16 Wetin wiked pipol swallow bi like poizin;

17 Dem nor go live to si di river wey get olive

18 Dem must die leave evritin wey dem work for;

19 bikos dem don beat and kollect from pipol wey nor get.

20 bikos nor-tin dey rish dem,

21 Nor-tin dey remain for plate wey dem take chop;

22 Wen dia propaty don dey plenty,

23 Make God feed dem beleful with trobol.

24 Wen dem won run, bikos of iron swod,

25 As dem pul di arrow komot dia body,

26 Evritin wey dem don save, go skata.

27 Heaven nor go kover dia sins

28 Evritin wey dem get,

29 Dis na wetin go happen to wiked pipol!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado