Jó 19

PCM

1 Job ansa:

2 “Bildad, na wen yu go stop to ponish

3 Yu don already curse mi rish ten times.

4 Even if I do bad tin,

5 If yu feel sey yu betta pass mi

6 den make yu know sey na God handwork bi dis,

7 “If I kry out bikos of dis trobol sef, nobody go ansa mi.

8 God don block my way and I nor fit pass;

9 E don take all my glory

10 E skata mi for evry side,

11 God dey vex for mi,

12 En sojas kom attack mi;

13 “God don make my family far from mi;

14 My family don go leave mi.

15 Even di strenjas for my house don forget mi

16 Wen I koll my savant, e nor gri ansa,

17 My wife nor fit stay where I dey breath

18 Shidren sef dey laf wen dem si mi.

19 My klose friends dey look mi with shame

20 My bones just whole my skin

21 Una wey bi my friends!

22 Why yu dey porshu mi, just as God dey porshu mi?

23 “I for like sey somebody go remember all wetin I dey tok,

24 Or make e karve and rite di words for stone,

25 But I know sey God dey for heaven

26 Even wen sickness don chop my skin,

27 I go si am with my eye

28 So wetin make yu dey akuiz mi dey sey,

29 But fear di swod naw;

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado