Jó 18

PCM

1 Bildad wey kom from shuh kon sey:

2 “Job, wen yu go stop to dey tok?

3 Wetin make yu dey feel sey wi

4 Yu just dey kill yorsef with vexnashon.

5 Wiked pipol lite go soon off;

6 Di lite for dia house go dark;

7 Dem dey waka well before,

8 Wiked pipol go waka enter net

9 Trap go katch dia leg

10 Dem hide rope for dem for groun

11 Fear dey wait dem for evriwhere

12 Sofa dey hongry dem;

13 Sickness don chop dia body finish

14 Dem don skata di house where dem for dey save and naw,

15 Fire go burn wiked pipol house.

16 Dia rut don dry finish

17 Pipol nor go remember dem for dia house or for outside again,

18 Dem go porshu dem from where pipol stay

19 Dem nor get shidren, grand-shidren

20 From east go west,

21 ‘True-true, na so wiked pipol house dey bi

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado