Jó 17

PCM

1 “My spirit don weak well-well and my life go end just naw.

2 Na pipol wey dey laf mi dey round mi;

3 God, make Yu show sey I dey innocent,

4 Yu don klose dia mind,

5 Pesin wey sell en friend bikos of money,

6 Naw, God don make pipol dey laf mi;

7 My eyes don swell-up bikos of kry;

8 Good pipol dey shok wen dem si mi.

9 But doz wey get good heart,

10 “But if all of dem kom follow mi stand,

11 My plans don fail;

12 But my friends don turn nite to day;

13 My only hope na where dead body dey,

14 If I sey, ‘Grave na my papa’

15 any hope go still dey for mi?

16 No, my hope go follow mi wen I dey go where dead body dey?

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado