Jó 14

PCM

1 “Na short life na-im man wey woman born

2 Wi dey grow and dry kwik-kwik like flower;

3 Yu dey open eye look dis kind pesin?

4 No klean tin fit kom from wetin

5 Yu know as human being life bi from di biginnin.

6 So make Yu live us alone make wi rest!

7 “Tree wey dem don kut for groun get hope,

8 Even if di rut don old

9 wen wota tosh am,

10 But if pesin die, na di end bi dat.

11 Like wota wey stop to flow

12 na so too pipol wey die

13 “I wish sey Yu go hide mi for where dead body dey;

14 If pesin don die, e fit kom back to life?

15 Den, Yu go koll and I go ansa

16 “Naw, bikos na Yu dey kount my steps,

17 Yu go forgive and kover my sins.

18 Just as mountin dey fall

19 Just as wota dey wosh stone klean

20 Yor pawa strong pass awa own.

21 Even if awa pikin win award, wi nor go know,

22 But en body go pain am

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado