Isaías 65

PCM

1 God sey, “I bin dey ready to help my pipol,

2 I always dey ready to welkom my pipol wey dey sturbon,

3 Dem dey always make mi vex,

4 Dem dey go grave for nite go beg dead body spirit

5 Dem dey tell odas sey, “Make una nor near us,

6 I don already know how I go take ponish dem

7 for dia sins and dia grand-grand papa own.

8 God still sey,

9 I go bless Israel pipol wey kom from Judah tribe

10 Dem go woship mi kon lead dia sheep and melu go chop grass for Sharon

11 But una wey nor dey obey mi;

12 una go die yeye deat,

13 I dey tell una sey, doz wey woship and obey mi,

14 My pipol go sing dey happy,

15 Di pipol wey I choose go use una name as curse.

16 Anybody for di land wey ask for blessing,

17 God sey, “I go kreate new heavens and new eart.

18 But make una dey happy forever,

19 Joy go full my heart,

20 Small shidren nor go die again

21 My pipol go build house kon stay inside.

22 Anoda pesin nor go stay inside di house

23 Dem go susid for di work wey dem dey do

24 Even before dem go pray to mi,

25 Wolf and sheep go dey chop togeda;

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado