Isaías 64

PCM

1 How I wish Yu go tear di sky open

2 Dem go dey shake like wota

3 bikos wen Yu do tins wey wi nor espect;

4 Nobody don si or hear about any oda god wey bi like Yu

5 Yu dey help pipol wey dey do wetin dey rite;

6 All of us nor dey klean and dirty full awa life.

7 Nobody dey pray to Yu again;

8 But Oga God, na Yu bi awa papa.

9 so make Yu nor too vex for us

10 Yor holy towns bi like desert na;

11 and awa temple wey holy and fine,

12 So Oga God, all dis tins nor koncern Yu at-all?

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado