Isaías 63

PCM

1 “Who bi dis pesin wey dey

2 “Why en klot red like dat?

3 God ansa, “I mash di nashons like grapes by mysef.

4 I just feel sey di time to save my pipol don rish

5 I sopraiz wen I si sey nobody dey to help doz wey dem dey opress.

6 I mash di nashons as I dey vex kon skata dem.

7 I go tok about God love wey nor dey fail.

8 God sey, “Dem bi my pipol

9 from all dia sofa. Nor bi angel save dem,

10 but dem fight against am

11 Den di pipol remember as e bi before;

12 Where God wey do great tins thru Moses wey divide di sea

13 Dia leg strong for groun like horse wey dey run fast

14 Just as dem dey lead melu go valley wey get betta grass,

15 Oga God! Make Yu look us from heaven,

16 Na Yu bi awa papa.

17 Why Yu make us komot from yor plans and ways?

18 Na small time wi spend for yor house

19 Wi bi yor own from biginnin;

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado