1 I nor go rest bikos of Zion
2 Jerusalem pipol! Nashons go si una viktory!
3 For God hand, una go bi like crown wey get glory!
4 Dem nor go koll una
5 Like yong man wey marry virgin,
6 Jerusalem pipol, I go put pipol wey go dey guide una walls
7 Make una nor let am rest till E build Jerusalem again
8 God don make betta promise
9 But una wey plant and harvest di korn,
10 Jerusalem pipol, make una go outside di town
11 sey, God dey announce give di whole world naw sey:
12 Dem go koll una, “God holy pipol;