1 God wey dey mighty, en Spirit dey on mi,
2 E send mi kom tell pipol sey
3 E sey, instead of sadnes,
4 Dem go ribuild di towns wey skata
5 My pipol, strenjas go serve una.
6 Dem go know una as God priests wey bi en savant.
7 Una shame and disgrace don end.
8 God sey, “I like betta judgement,
9 Dem go know dem for all di nashons and anybody wey si dem,
10 Jerusalem pipol dey happy,
11 Just as seed dey take grow,