1 Jerusalem pipol, make una raiz and shine like sun,
2 Even wen darkness kover evry oda nashon,
3 Nashons go kom enter una lite
4 Make una look round kon si wetin dey happen;
5 Una go si dis tins kon happy;
6 Plenty karavan with kamels go kom una land
7 Dem go bring all Kedar and Nebaiot sheep
8 So, wetin bi all dis sheep wey dey pass like kloud;
9 Di ship dem dey kom from far;
10 God tell Jerusalem pipol,
11 Una gates go dey open both for day and nite,
12 But dem go distroy any nashon
13 Dem go bring pine wood, junipa, cypress
14 Doz wey bin dey opress una,
15 Dem nor go hate and look down on una again.
16 Nashons and kings go kare for una
17 Instead of bronze,
18 Dem nor go hear wahala sound again for dis town;
19 Di sun nor go bi una lite for day time again
20 Una days of pains don end.
21 Una pipol go do di rite tin
22 Even una small family wey dey honbol demsef,