1 Make una nor tink sey God dey too weak to save una
2 Na bikos of una sins make am nor dey hear una.
3 All una words na lie and pipol wey una kill,
4 Una dey go kourt and dey lie for each oda head.
5 Di evil wey una dey do dey bad like di poizin
6 But di evil nor go do una any good;
7 Na only evil tins una dey plan to do.
8 and nobody dey save around una.
9 Di pipol sey, “Na naw wi know why God nor save us
10 and wi dey waka anyhow
11 Dem dey sofa and make us fear.
12 Oga God, di bad tins wey wi do against Yu,
13 Wi don fight, rijet and refuse to follow Yu.
14 Betta judgement dey far from us
15 Trut nor dey awa mout again
16 E dey sopraiz am sey,
17 E go wear good judgement for body like war koat
18 E go ponish en enemies akordin to wetin dem do;
19 From east go rish west,
20 God dey tell en pipol sey, “I go kom Jerusalem
21 I make kovenant with una sey: