Isaías 58

PCM

1 God sey, “Make una shaut well-well!

2 Dem dey woship mi evriday dey sey,

3 Di pipol ask, “Wetin make us dey fast

4 Una fasting dey make una wiked

5 Na di kind fasting wey I choose bi dis?

6 Nor bi dis kind fasting I choose;

7 Make una share una food with pipol wey dey hongry

8 Den my favor go shine for una body like morning sun

9 Wen una pray, I go ansa una.

10 if una give food to pipol wey dey hongry

11 Den I go always guide and satisfy una with good tins.

12 Una pipol go build wetin don skata since,

13 God sey, “If una keep di Sabat Day holy

14 den una go si di joy wey go follow una as una dey serve mi.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado