Isaías 66

PCM

1 God sey, “Heaven na my throne

2 Na my hand I take make heaven and eart;

3 Wiked pipol dey do tins for God like sey dem dey do am

4 So, I go bring wahala and di tins wey dem dey fear,

5 Make una listin to wetin God tok,

6 “Make una listin to dat loud nois for di town;

7 My holy town bi like woman wey just born pikin without sey e labor.

8 E get anybody wey don hear or si dat kind tin before?

9 Make una know sey I go kare for my pipol

10 “So make una happy with Jerusalem;

11 Una go enjoy en propaty like pikin

12 God sey, “I go make una prosper forever;

13 Just as mama dey konfort and kare for en pikin,

14 Wen una si sey dis tins dey happen,

15 God go kom with fire.

16 Wiked and bad pipol wey dey di world,

17 God sey, “Di end don rish for doz wey dey keep diasef holy bikos of dia juju; doz wey dey go woship for juju gardin; wey dey chop pig and rat with oda yeye food.

18 I know wetin dey dia mind and wetin dem dey do. I dey kom gada all di nashon togeda and wen dem don kom togeda, dem go si wetin my pawa fit do

19 and dem go know sey na mi ponish dem.

20 Just as Israel pipol dey bring rice ofrin kom di temple with fine kontaina, na so too dem go bring all una men from all di nashons kom give mi as ofrin for my holy mountin. Dem go karry dem kom my holy hill for Jerusalem with horse, melu, kamel, shariot and truck.

21 I go make some of dem priest and some go bi Levi wey dey work for God temple.”

22 God sey,

23 For evry New Moon festival and Sabat Day,

24 All doz wey bin fight mi,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado