Isaías 55

PCM

1 God sey, “All of una wey wota dey hongry,

2 Why una dey spend una money for wetin

3 My pipol, make una open una ear

4 I make am leader and kommander for many nashons

5 Naw, una go gada oda nashons wey una

6 Make una turn and pray to God

7 Make wiked pipol turn from dia wiked life

8 God sey, “I nor dey tink as una dey tink

9 As heaven high pass di eart,

10 My words bi like snow and rain

11 Na so e bi too with di word wey I dey tok;

12 Una go komot from Babilon with joy

13 Cypress trees go grow for where grass dey naw.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado