1 God dey tell en pipol,
2 I go bless pipol wey always dey keep di Sabat Day
3 Strenjas wey dey follow una woship, make dem nor sey
4 God dey tell dat kind man sey,
5 I go remember una name for my temple
6 God dey tell di strenjas wey join en pipol,
7 “I go bring una kom Zion wey bi my holy hill
8 God wey get pawa, wey bring Israel en pipol kom back from Babilon,
9 God don tell di oda nashon make dem
10 E sey, “All di leaders wey suppose warn my pipol,
11 Dem bi like wiked dogs wey nor-tin dey satisfy.
12 Dem go sey, ‘Make wi buy some wine and drink as wi like!