1 “Wimen wey neva born pikin before,
2 Make una make una house big well-well;
3 Una go spread go rite and left;
4 Make una nor fear,
5 Bikos di Pesin wey kreate una,
6 Israel pipol, una bi like yong wife
7 “Even doh I leave una for shot time,
8 I vex leave una small,
9 “I promise una for Noah time
10 Even doh di mountins and hills go skata,
11 God sey, “My Jerusalem;
12 I go build una towa with rubi kon use stones
13 Na only mi go tish una pipol
14 Na raitiousness go make una strong.
15 Anybody wey attack una,
16 Na mi kreate di man wey dey melt gold,
17 But nor-tin wey pipol use against una,