1 Jerusalem pipol, make una dey great and strong again!
2 Jerusalem pipol, make una shake unasef
3 God wey get pawa dey tell en pipol sey,
4 Wen una go stay for Egypt as strenja,
5 Di same tin don happen naw for Babilon,
6 But di time dey kom wen una go know
7 Si as e dey good to si messenja
8 Pipol wey dey guide di town,
9 Jerusalem wey dem skata,
10 God go use en holy pawa take save en pipol
11 All of una wey dey karry di temple tins,
12 Una nor go hurry komot dis time,
13 God sey, “My savant go get wetin e dey find;
14 Pipol go sopraiz wen dem si am,
15 But naw, many nashons go happy for am