Isaías 51

PCM

1 God sey, “Una wey wont make dem save una;

2 Make una tink of Abraham,

3 I go sorry for Jerusalem

4 My pipol, make una listin to mi!

5 I go kom save dem kwik-kwik,

6 So make una look heaven and eart!

7 Pipol wey know wetin dey rite,

8 Dem go vanish like klot wey ant chop!

9 Oga God, make Yu raiz-up kon help us!

10 Na Yu dry di sea kon make road for inside wota,

11 Doz wey Yu don save go rish Jerusalem with joy,

12 God sey, “Na mi dey give una pawa.

13 Una don forget God wey make una;

14 Dem go soon free pipol wey dey for prison;

15 Na mi bi di Oga wey bi una God,

16 I stresh heaven kon make di eart foundashon!

17 Jerusalem, make una wake-up!

18 Nobody dey wey go lead una;

19 Wahala don fall for una head;

20 Una shidren dey fall and faint street,

21 Jerusalem pipol wey dey sofa,

22 di Oga wey bi una God dey defend una naw sey,

23 But I go gi-am to pipol wey dey opress una;

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado