Isaías 48

PCM

1 Jakob shidren-shidren, make una listin to mi.

2 Una wey sey una kom from di holy town

3 God sey,

4 Bikos I know how una sturbon rish;

5 So, I don tell una about dem since,

6 Una don hear and si evritin

7 I just kreate dem naw,

8 Una nor dey hear or undastand;

9 But bikos of my name,

10 Naw, make una si as I don klean una

11 Na bikos of mi, I dey do am.

12 Jakob shidren-shidren,

13 Na my own hand I take make di eart foundashon

14 So, make all of una gada kon listin to mi!

15 Mi! Yes mi, wey bi God, don tok; yes I don koll am,

16 So make una kom near mi

17 God wey save una,

18 If to sey una just gri listin to my kommand,

19 Una shidren-shidren for plenty like san-san,

20 So naw, make una komot from Babilon,

21 Wota nor hongry dem wen E take dem pass di desert;

22 Oga God sey,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado